solo
Naija
Etymology
From English: solo
Pronunciation
- sóló
Adverb
- When person dey on im own.
- Everybody don go solo. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__29, Each person is now on their own.)
Adjective
- Na when person do someting by imself.
- Ms Mesi talk say na she be di first Italian woman wey go do solo wedding ceremony. — (bbc__68946, Ms Mesi said she is the first Italian to organise a wedding all by herself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: alone