Difference between revisions of "stay"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person dey live for somewhere. | * Make person dey live for somewhere. | ||
:* {{ux|dv| Abuja na very good place to '''stay'''. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__16, Abuja is a very good place to stay.)}} | :* {{ux|dv| Abuja na very good place to '''stay'''. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__16, Abuja is a very good place to stay.)}} | ||
:* {{ux|dv| Sey make I con follow am go dey '''stay''' Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__34, She said I should come stay with her in Lagos.)}} | :* {{ux|dv| Sey make I con follow am go dey '''stay''' Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__34, She said I should come stay with her in Lagos.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv|Dat guy dey '''Stay''' Nigeria. |(NSC_2021, That guy lives )}} | :* {{ux|dv|Dat guy dey '''Stay''' Nigeria. |(NSC_2021, That guy lives )}} | ||
* Make person remain for one place. | * Make person remain for one place. |
Revision as of 17:51, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English stay
Pronunciation
- stéɪ̀
Verb
- Make person dey live for somewhere.
- Abuja na very good place to stay. — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__16, Abuja is a very good place to stay.)
- Sey make I con follow am go dey stay Lagos. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__34, She said I should come stay with her in Lagos.)
- Dat guy dey Stay Nigeria. — (NSC_2021, That guy lives )
- Make person remain for one place.
- We promise to stay im side. — (jw__40251, We promised to stay at his side.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to live in a place.