stingykoko

Naija

Alternative form

Etymology

From Naija: stingy and koko

  • stɪ̀ndʒì kókó

Play Play

Noun

  • Person wey dey do ijebu with money.
  • Why you dey do stingykoko?.  — (Why are you tight-fisted?)
  • If you dey do stingykoko I no go marry you.  — (If you are not generous, I won't get married to you.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy

Adjective

  • Sey person no dey give oder people someting.
  • Di man na stingykoko.  — (The man is tight-fisted.)
  • Even our God no be stingykoko he dey give us better better.  — (Even our God is generous he gives us the good things in life.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy