Difference between revisions of "stingykoko"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* stɪ̀ndʒì kókó | * stɪ̀ndʒì kókó | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-stingy koko.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-stingy koko.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey dey do [[ijebu]] with money | Person wey dey do [[ijebu]] with money |
Revision as of 11:51, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.
Pronunciation
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
Person wey dey do ijebu with money
- Why you dey do stingykoko?. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
- If you dey do stingykoko I no go marry you. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy
Adjective
Sey person no dey give oder people someting.
- Di man na stingykoko. — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)
- Even our God no be stingykoko he dey give us better better. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy