Difference between revisions of "stingykoko"
(→Noun) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Sey person no dey | + | Sey person no dey give oder people someting. |
:* {{ux|dv| Di man na '''stingy koko'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)}} | :* {{ux|dv| Di man na '''stingy koko'''. |(NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)}} | ||
:* {{ux|dv| Even our God no be '''stingy koko''' he dey give us better better. |( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)}} | :* {{ux|dv| Even our God no be '''stingy koko''' he dey give us better better. |( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)}} |
Revision as of 14:37, 30 March 2021
Naija
Etymology
From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.
Pronunciation
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
Person wey dey do ijebu with money
- Why you dey do stingy koko?. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
- If you dey do stingy koko I no go marry you. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy
Adjective
Sey person no dey give oder people someting.
- Di man na stingy koko. — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted)
- Even our God no be stingy koko he dey give us better better. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy