Difference between revisions of "stingykoko"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
====Alternative form====
 +
* [[stingy koko]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''stingy'' and ''koko'' from Nigerian Pidgin.
 
From English: ''stingy'' and ''koko'' from Nigerian Pidgin.

Revision as of 11:56, 19 July 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.

Pronunciation

  • stɪ̀ndʒì kókó


Noun

  • Person wey dey do ijebu with money.
  • Why you dey do stingykoko?.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted?)
  • If you dey do stingykoko I no go marry you.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy

Adjective

  • Sey person no dey give oder people someting.
  • Di man na stingykoko.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted.)
  • Even our God no be stingykoko he dey give us better better.  — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)

Related form

Synonym

Translation

  • English: stingy