stingykoko
Naija
Alternative form
Etymology
From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.
Pronunciation
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
- Person wey dey do ijebu with money.
- Why you dey do stingykoko?. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted?)
- If you dey do stingykoko I no go marry you. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy
Adjective
- Sey person no dey give oder people someting.
- Di man na stingykoko. — (NSC_Olukayode S.M_2021, The man is close-fisted.)
- Even our God no be stingykoko he dey give us better better. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, Even our God is generous he gives us the good things in life.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy