stingykoko
Naija
Etymology
From English: stingy and koko from Nigerian Pidgin.
Pronunciation
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
Person wey dey do ijebu with money
- Why you dey do stingy koko?. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Why are you close-fisted)
- If you dey do stingy koko I no go marry you. — ( NSC_Olukayode S.M_2021, If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy