stingykoko
Naija
Alternative form
Etymology
From Naija: stingy and koko
- stɪ̀ndʒì kókó
Noun
- Person wey dey do ijebu with money.
- Why you dey do stingykoko?. — (Why are you tight-fisted?)
- If you dey do stingykoko I no go marry you. — (If you are not generous, I won't get married to you.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy
Adjective
- Sey person no dey give oder people someting.
- Di man na stingykoko. — (The man is tight-fisted.)
- Even our God no be stingykoko he dey give us better better. — (Even our God is generous he gives us the good things in life.)
Related form
Synonym
Translation
- English: stingy