Difference between revisions of "suffer"

 
(21 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[sofa]]
 
* [[sofa]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''suffer''.
+
From English: ''suffer''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* sófà
+
* sɔ́fà
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 36
 
* Frequency rank in NSC treebank: 301
 
* Frequency in raw corpus: 1145
 
* Frequency rank in raw corpus: 323
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na hardship
+
* Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
 
+
:* {{ux|dv| Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}}
#: {{ux|dv|Di '''suffer''' don too much well, well. |(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, the suffering is getting too much)}}
+
:* {{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}}
 
+
:* {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}}
#: {{ux|dv|But im '''suffer''' never end o! |(jw__28542, But his suffering won't end.)}}
 
#: {{ux|dv|Because e make us know sey, our '''suffer''' no be because Jehovah dey vex for us. |(jw__21353, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey '''suffer''' new '''suffer''', dem call am human rights violation. |(bbc__81025, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some parents dem laik Elvis weh deh no fit leave dia Northwest region prefer for die yi wan as shooting dey na almost every day, chop di scarce as pipo no di go farm, and serious '''suffer''' dey. |(bbc__91303, __no translation__)}}
 
# advmod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E get power, and because e love us, e go comot all the '''suffer''' '''suffer''' and partial wey dey this world. |(jw__11126, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘Na the thing wey Jehovah talk na im clean im dirty comot.’  When all this '''suffer''' don end, Joseph come reach to do one special work. |(jw__22622, __no translation__)}}
 
# advmod-case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Even with all this '''suffer''', e let Jehovah guide am. |(jw__22620, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|My husband bin don die before I born my pikin and afta all di '''suffer''', vigilante pipo beat am break im neck, back bone and march-march im bele, she tok. |(bbc__4912, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Many of us never '''suffer''' the kind '''suffer''' wey this brothers '''suffer'''. |(jw__23702, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey '''suffer''' now don pass wetin we fit use mouth talk. |(jw__20686, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[suffer suffer]]
+
* [[suffer suffer]], [[sufferhead]]
 
 
====Synonyms====
 
* [[menstruate]]
 
 
 
====Antonyms====
 
* [[enjoy]]
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, suffering
+
* English: ''suffering''
 
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
suffer: abuse, maltreat -- Definition in Naija?
+
#Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
 
+
#:* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''.|(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing.|(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}}
#: {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|no translation}}
+
# Make person make someting hard for anoder person.
# - (frequency:72)
+
#:* {{ux|dv| Im bin me sey im go '''suffer''' am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! | She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)}}
#: {{ux|dv|Na im go comot '''suffer'''. |(jw__25694, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| If person tell me sey papa wey born me go '''suffer''' me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. |(If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)}}
#: {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(They will not torture or put any child through pain.)}}
# nsubj (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Upon wetin Job '''suffer''', e no leave God. |(jw__41397, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometimes, e fit remember wetin e '''suffer'''. |(jw__9801, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I go dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__6839, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Jehovah allow Satan '''suffer''' Job. |(jw__3962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead, Jehovah let Satan '''suffer''' Job. |(jw__41828, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Life wey '''suffer''' no dey. |(jw__22229, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Carry your pole of '''suffer''' |(jw__5913, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}}
 
# advcl (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Why '''suffer''' '''suffer''' full this world? |(jw__46800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk about how Jesus take '''suffer''' before e die. |(jw__4665, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Fear and cry cry and '''suffer''' go comot. |(jw__10553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make wahala, pain and '''suffer''' '''suffer''' full this world. |(jw__552, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Anyone wey e choose fit make am '''suffer''' or enjoy life. |(jw__5869, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin Adam do dey make us '''suffer''' and die today.— Read Genesis 3: 1-6, 19 . |(jw__26629, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E sey: ‘Make una happy even when people curse una and '''suffer''' una. |(jw__3593, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘People go catch una and '''suffer''' una, dem go carry una go synagogue and dem go put una for prison. |(jw__49272, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Which time this '''suffer''' '''suffer''' go end? |(jw__45940, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De reasons, bishops say na poor pipo weh de no fit send dia pikin dem for Francophone regions di '''suffer'''. |(bbc__27652, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|God dey make us '''suffer''' wen we sin. |(bbc__3036, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But for me, me, I wan '''suffer''' meh I get my own. |(JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Why Jehovah never still do something about all this '''suffer''' '''suffer'''? |(jw__46275, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why many people dey blame God for the '''suffer''' '''suffer''' wey dey this world? |(jw__46751, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Pikin dem weh deh di go school di '''suffer''' plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo. |(bbc__81334, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But no be only Daniel di '''suffer''' dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey '''suffer''' spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost. |(bbc__23114, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
====Synonyms====
 
* sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296
+
* [[enjoy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: abuse, maltreat
+
* English: ''suffer, abuse, maltreat, hardship''

Latest revision as of 16:34, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer.

Pronunciation

  • sɔ́fà

Play Play

Noun

  • Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Translations

  • English: suffering


Verb

  1. Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
    • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)
    • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
    • Na di consumers na dem dey suffer dis thing.  — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
  2. Make person make someting hard for anoder person.
    • Im bin me sey im go suffer am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God!  —  She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)
    • If person tell me sey papa wey born me go suffer me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am.  — (If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)
    • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (They will not torture or put any child through pain.)


Antonyms

Translations

  • English: suffer, abuse, maltreat, hardship