Difference between revisions of "suffer"

 
(17 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[sofa]]
 
* [[sofa]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''suffer''.
+
From English: ''suffer''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* sófà
+
* sɔ́fà
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 36
 
* Frequency rank in NSC treebank: 301
 
* Frequency in raw corpus: 1145
 
* Frequency rank in raw corpus: 323
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
+
* Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
:*{{ux|dv|Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}}
+
:* {{ux|dv| Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}}
:*{{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}}
+
:* {{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}}
:{{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}}
+
:* {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[suffer suffer]]
+
* [[suffer suffer]], [[sufferhead]]
 
 
====Synonyms====
 
* [[menstruate]]
 
 
 
====Antonyms====
 
* [[enjoy]]
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''suffering''
 
* English: ''suffering''
 +
  
 
===Verb===
 
===Verb===
suffer: abuse, maltreat -- Definition in Naija?
+
#Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
 
+
#:* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''.|(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing.|(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}}
#: {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|no translation}}
+
# Make person make someting hard for anoder person.
# - (frequency:72)
+
#:* {{ux|dv| Im bin me sey im go '''suffer''' am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! | She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)}}
#: {{ux|dv|Na im go comot '''suffer'''. |(jw__25694, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| If person tell me sey papa wey born me go '''suffer''' me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. |(If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)}}
#: {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(They will not torture or put any child through pain.)}}
# nsubj (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Upon wetin Job '''suffer''', e no leave God. |(jw__41397, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometimes, e fit remember wetin e '''suffer'''. |(jw__9801, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I go dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__6839, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Jehovah allow Satan '''suffer''' Job. |(jw__3962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead, Jehovah let Satan '''suffer''' Job. |(jw__41828, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Life wey '''suffer''' no dey. |(jw__22229, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Carry your pole of '''suffer''' |(jw__5913, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|This one come make dem '''suffer''' for many years. |(jw__17404, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no know sey na double '''suffer''', I go go '''suffer''' for Lagos. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__38, I didn't know the hardship would be twice as bad in Lagos.)}}
 
# advcl (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Why '''suffer''' '''suffer''' full this world? |(jw__46800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bible talk about how Jesus take '''suffer''' before e die. |(jw__4665, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Fear and cry cry and '''suffer''' go comot. |(jw__10553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make wahala, pain and '''suffer''' '''suffer''' full this world. |(jw__552, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Anyone wey e choose fit make am '''suffer''' or enjoy life. |(jw__5869, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na wetin Adam do dey make us '''suffer''' and die today.— Read Genesis 3: 1-6, 19 . |(jw__26629, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E sey: ‘Make una happy even when people curse una and '''suffer''' una. |(jw__3593, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘People go catch una and '''suffer''' una, dem go carry una go synagogue and dem go put una for prison. |(jw__49272, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Which time this '''suffer''' '''suffer''' go end? |(jw__45940, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De reasons, bishops say na poor pipo weh de no fit send dia pikin dem for Francophone regions di '''suffer'''. |(bbc__27652, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|God dey make us '''suffer''' wen we sin. |(bbc__3036, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But for me, me, I wan '''suffer''' meh I get my own. |(JOS_05_Buhari-Government_M__25, But for me, I, I want to suffer so that I will get mine.)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Why Jehovah never still do something about all this '''suffer''' '''suffer'''? |(jw__46275, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why many people dey blame God for the '''suffer''' '''suffer''' wey dey this world? |(jw__46751, __no translation__)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Pikin dem weh deh di go school di '''suffer''' plenti stigma, as deh di call dem 'Bamenda' and deh de feel laik some second class pipo. |(bbc__81334, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But no be only Daniel di '''suffer''' dis kain tin, e reach about 500,000 pipo wey dey '''suffer''' spinal cord injury for di world and di case for Nigeria dey worse because medical care dey very cost. |(bbc__23114, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
====Synonyms====
 
* sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* sick 0.65 372, sickness 0.61 386, affect 0.61 1028, worry 0.61 960, die 0.60 4628, destroy 0.58 474, bear 0.58 209, treat 0.58 759, survive 0.57 296
+
* [[enjoy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: abuse, maltreat
+
* English: ''suffer, abuse, maltreat, hardship''

Latest revision as of 16:34, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer.

Pronunciation

  • sɔ́fà

Play Play

Noun

  • Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Translations

  • English: suffering


Verb

  1. Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
    • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)
    • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
    • Na di consumers na dem dey suffer dis thing.  — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
  2. Make person make someting hard for anoder person.
    • Im bin me sey im go suffer am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God!  —  She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)
    • If person tell me sey papa wey born me go suffer me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am.  — (If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)
    • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (They will not torture or put any child through pain.)


Antonyms

Translations

  • English: suffer, abuse, maltreat, hardship