Difference between revisions of "suffer"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[sofa]]
 
* [[sofa]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''suffer''.
+
From English: ''suffer''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* sófà
+
* sɔ́fà
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-suffer.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-suffer.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 36
 
* Frequency rank in NSC treebank: 301
 
* Frequency in raw corpus: 1145
 
* Frequency rank in raw corpus: 323
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
+
* Na sey someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
:*{{ux|dv|Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}}
+
:* {{ux|dv| Di '''suffer''' don too much well, well.|(ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)}}
:*{{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}}
+
:* {{ux|dv|People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new '''suffer''', dem call am human rights violation.|(bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)}}
:*{{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}}
+
:* {{ux|dv|From that time, the kind '''suffer''' wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.|(jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[suffer suffer]]
+
* [[suffer suffer]], [[sufferhead]]
 
 
====Synonyms====
 
* [[menstruate]]
 
 
 
====Antonyms====
 
* [[enjoy]]
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''suffering''
 
* English: ''suffering''
 +
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
+
#Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am.
:*{{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}}
+
#:* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)}}
:*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}}
+
#:* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''.|(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}}
:*{{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of suffering the way I have.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing.|(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}}
:*{{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}}
+
# Make person make someting hard for anoder person.
:*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, We are suffering here.)}}
+
#:* {{ux|dv| Im bin me sey im go '''suffer''' am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! | She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If person tell me sey papa wey born me go '''suffer''' me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. |(If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(They will not torture or put any child through pain.)}}
  
====Related forms====
 
* [[sufferhead]]
 
  
====Synonyms====
 
* [[menstruate]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
*  [[enjoy]]
 
*  [[enjoy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''suffer, abuse, maltreat''
+
* English: ''suffer, abuse, maltreat, hardship''

Latest revision as of 16:34, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer.

Pronunciation

  • sɔ́fà

Play Play

Noun

  • Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Translations

  • English: suffering


Verb

  1. Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
    • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)
    • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
    • Na di consumers na dem dey suffer dis thing.  — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
  2. Make person make someting hard for anoder person.
    • Im bin me sey im go suffer am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God!  —  She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)
    • If person tell me sey papa wey born me go suffer me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am.  — (If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)
    • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (They will not torture or put any child through pain.)


Antonyms

Translations

  • English: suffer, abuse, maltreat, hardship