Difference between revisions of "suffer"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | #Make someting no [[balance]] for person or someting life or sey someting dey hard for am. | ||
− | :* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}} | + | #:* {{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)}} |
− | :* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}} | + | #:* {{ux|dv|Come '''suffer''' di way me I dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}} | + | #:* {{ux|dv|Na di consumers na dem dey '''suffer''' dis thing |(deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)}} |
− | :*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, We are suffering here.)}} | + | #:*{{ux|dv|We dey here dey '''suffer'''. |(NST_cleaned__22197, We are suffering here.)}} |
# Make person make someting hard for anoder person | # Make person make someting hard for anoder person | ||
− | :* {{ux|dv| Im bin me sey im go '''suffer''' am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! | She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)}} | + | #:* {{ux|dv| Im bin me sey im go '''suffer''' am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! | She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)}} |
− | :* {{ux|dv| If person tell me sey papa wey born me go '''suffer''' me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. |(If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)}} | + | #:* {{ux|dv| If person tell me sey papa wey born me go '''suffer''' me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. |(If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dem no go torture or '''suffer''' any pikin.|(Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)}} |
Revision as of 13:05, 21 July 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: suffer.
Pronunciation
- sófà
Noun
- Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Di suffer don too much well, well. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
- People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation. — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
- From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk. — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)
Related forms
Translations
- English: suffering
Verb
- Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- We dey here dey suffer. — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
- Come suffer di way me I dey suffer. — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
- Na di consumers na dem dey suffer dis thing — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
- We dey here dey suffer. — (NST_cleaned__22197, We are suffering here.)
- Make person make someting hard for anoder person
- Im bin me sey im go suffer am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God! — She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)
- If person tell me sey papa wey born me go suffer me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am. — (If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)
- Dem no go torture or suffer any pikin. — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
Antonyms
Translations
- English: suffer, abuse, maltreat, hardship