suffer
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: suffer.
Pronunciation
- sófà
Noun
- Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Di suffer don too much well, well. — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
- People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation. — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
- From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk. — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)
Related forms
Translations
- English: suffering
Verb
- Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
- Dem no go torture or suffer any pikin. — (Egbokhare_2021, They will not torture or put any child through pain.)
- We dey here dey suffer. — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are here suffering)
- Come suffer di way me I dey suffer. — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
- Na di consumers na dem dey suffer dis thing — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
- We dey here dey suffer. — (NST_cleaned__22197, We are suffering here.)
Antonyms
Translations
- English: suffer, abuse, maltreat, hardship