Difference between revisions of "suffersuffer"

Line 30: Line 30:
 
* Make person dey show anoder person wickedness.
 
* Make person dey show anoder person wickedness.
 
:* {{ux|dv|Na so di step mother dey '''suffersuffer''' am.|Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)}}
 
:* {{ux|dv|Na so di step mother dey '''suffersuffer''' am.|Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)}}
====Synonyms====
 
* [[wick]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''maltreat''.
 
* English: ''maltreat''.

Revision as of 13:03, 28 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer

Pronunciation

  • sòfàsófá

Play


Noun

  • Na condition wey be say person go dey face pain and wahala because say tings no balance well for am.
  • For dis country now, na suffersuffer na im dey o.  — Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.
  • Di suffersuffer con dey too much for am.  — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering, oppression.


Verb

  • Make person dey show anoder person wickedness.
  • Na so di step mother dey suffersuffer am.  — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)

Translations

  • English: maltreat.