Difference between revisions of "suffersuffer"

Line 13: Line 13:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na condition wey be say person go dey face pain and [[wahala]] because say tings no balance well for am.
+
* Condition wey be sey person go dey face pain and [[wahala]] because sey tings no balance well for am.
:* {{ux|dv|For dis country now, na '''suffersuffer''' na im dey o.|Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.}}
+
:* {{ux|dv|For dis country now, na '''suffersuffer''' na im dey o.|(NSC_Tella_2020, In this country now, suffering is in common.)}}
 
:* {{ux|dv|Di '''suffersuffer''' con dey too much for am.|NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.}}
 
:* {{ux|dv|Di '''suffersuffer''' con dey too much for am.|NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 24: Line 24:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''suffering, oppression''.
 
* English: ''suffering, oppression''.
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 18:09, 4 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer

Pronunciation

  • sòfàsófá

Play


Noun

  • Condition wey be sey person go dey face pain and wahala because sey tings no balance well for am.
  • For dis country now, na suffersuffer na im dey o.  — (NSC_Tella_2020, In this country now, suffering is in common.)
  • Di suffersuffer con dey too much for am.  — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering, oppression.

Verb

  • Make person dey show anoder person wickedness.
  • Na so di step mother dey suffersuffer am.  — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)

Translations

  • English: maltreat.