Difference between revisions of "talknado"

Line 17: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Plan wey person get for mind to do.
+
Wetin person talk sey e go do and e do am.
:* {{ux|dv| Put am for mind say to give special kind care to pikin don dey for di Geneva '''talknado''' paper for di Right of pikin dem of 1924.|(NSC_2020, )}}
+
:* {{ux|dv| Im papa '''talknado''' say e go pay im school fee.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, His father promised to pay his school fees, and he did.)}}
 +
:* {{ux|dv| Government '''talknado''' to improve di health sector dey make sense.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Government accomplishment to improve the health sector is very impressive.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[talk]], [[talk true]]
 
* [[talk]], [[talk true]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''proposal''
+
* English: ''fulfillment''

Revision as of 15:40, 15 March 2021

Naija

Etymology

From English: talknado

Pronunciation

  • tɔ̀knàdú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf



Noun

Wetin person talk sey e go do and e do am.

  • Im papa talknado say e go pay im school fee.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, His father promised to pay his school fees, and he did.)
  • Government talknado to improve di health sector dey make sense.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Government accomplishment to improve the health sector is very impressive.)

Derived forms

Translations

  • English: fulfillment