talknado

Naija

Etymology

From English: talknado

Pronunciation

  • tɔ̀knàdú

Play Play

Noun

  • Wetin person talk sey e go do and e do am.
  • Im papa talknado say e go pay im school fee.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, His father promised to pay his school fees, and he did.)
  • Government talknado to improve di health sector dey make sense.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Government accomplishment to improve the health sector is very impressive.)

Related forms

Translations

  • English: fulfillment