Difference between revisions of "tight"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[tait]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''tight'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 15: | ||
* Frequency in raw corpus: 251 | * Frequency in raw corpus: 251 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 1133 | * Frequency rank in raw corpus: 1133 | ||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make someting dey close togeder. | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | #: {{ux|dv|This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them a close friend.)}} | |
+ | #: {{ux|dv|Which people be Jesus '''tight''' friend? |(jw__41964, Who are Jesus' close friend? )}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[tight friend]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[padi]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[enemy]], [[ota]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''close'' |
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | * Make person hold anoder person firmly. | |
− | + | #: {{ux|dv|Those wey hold you '''tight'''. |(jw__37410, Those that hold you tight.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Na dem fit hold you '''tight''', |(jw__25505, They are the one that can hold you tight.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Those wey hold you '''tight'''. |(jw__37410, | ||
− | #: {{ux|dv|Na dem fit hold you '''tight''', |(jw__25505, | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[close]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''firmly'' |
− | ===Verb=== | + | ===Transitive Verb=== |
− | tight | + | * Make person hold someting/person close. |
+ | #: {{ux|dv|Make you '''tight''' am.|Egbokhare_2021, You should tight it.}} | ||
+ | ===Intransitive Verb=== | ||
+ | * Make someting dey firm. | ||
+ | :{{ux|dv|As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it doesn't fit me well.)}} | ||
− | + | * Make someting dey correct. | |
− | + | :{{ux|dv|I give am hand, e '''tight'''. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend it, it is serious.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | * Make someting dey organise. | |
+ | #: {{ux|dv|Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight''' |(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}} | ||
+ | ===Serial Verb=== | ||
+ | * Make person believe for God. | ||
+ | #: {{ux|dv|Make we hold God '''tight'''. |(jw__23006, We should believe strongly in God)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|wey hold Jehovah '''tight'''. |(jw__48877, That believe strongly in God.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[organise]], [[correct]],[[firm]], [[believe]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[wowo]], [[lose]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: tighten | + | * English: ''tighten'' |
Revision as of 19:04, 12 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English tight
Pronunciation
- táìt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3617
- Frequency in raw corpus: 251
- Frequency rank in raw corpus: 1133
Adjective
- Make someting dey close togeder.
- This one make dem be tight friend. — (jw__37801, This one made them a close friend.)
- Which people be Jesus tight friend? — (jw__41964, Who are Jesus' close friend? )
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: close
Adverb
- Make person hold anoder person firmly.
- Those wey hold you tight. — (jw__37410, Those that hold you tight.)
- Na dem fit hold you tight, — (jw__25505, They are the one that can hold you tight.)
Synonyms
Translations
- English: firmly
Transitive Verb
- Make person hold someting/person close.
- Make you tight am. — Egbokhare_2021, You should tight it.
Intransitive Verb
- Make someting dey firm.
- As I wear di trouser, e no con tight well. — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it doesn't fit me well.)
- Make someting dey correct.
- I give am hand, e tight. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend it, it is serious.)
- Make someting dey organise.
- Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)
Serial Verb
- Make person believe for God.
- Make we hold God tight. — (jw__23006, We should believe strongly in God)
- wey hold Jehovah tight. — (jw__48877, That believe strongly in God.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tighten