Difference between revisions of "tight"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | Make someting dey close togeder. | |
− | + | :* {{ux|dv| This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them close friends.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Me and am be '''tight''' friend |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)}} | |
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[tight friend]] | * [[tight friend]] | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[padi]] | * [[padi]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[enemy]], [[ota]] | * [[enemy]], [[ota]] | ||
Line 36: | Line 32: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | Make person hold anoder someting/ person firmly. | |
− | + | #: {{ux|dv| Hold di phone '''tight''' make e no fall. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| Na dem fit hold you '''tight''' |(jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)}} |
− | #: {{ux|dv|Na dem fit hold you '''tight''' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''firmly'' | * English: ''firmly'' | ||
− | + | ===Verb=== | |
− | ===Transitive | + | ====Transitive==== |
− | + | Make person do make someting firm. | |
− | + | :* {{ux|dv| Make you '''tight''' am.|(Egbokhare_2021, You should tighten it.}} | |
− | + | ====Intransitive==== | |
− | ===Intransitive | + | :* {{ux|dv| As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)}} |
− | * | + | #Make someting dey correct. |
− | + | #:* {{ux|dv| I give am hand, e '''tight'''.|(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)}} | |
− | + | #Make someting dey organise. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}} | |
− | :{{ux|dv|I give am hand, e '''tight'''. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight''' |(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[organise]], [[correct]],[[firm]], [[believe]] | * [[organise]], [[correct]],[[firm]], [[believe]] | ||
Line 76: | Line 55: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''tighten'' | * English: ''tighten'' | ||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | Wetin women dey wear under cloth. | ||
+ | :* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[underwear]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''short-tight'' |
Revision as of 17:48, 15 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English tight
Pronunciation
- táìt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3617
- Frequency in raw corpus: 251
- Frequency rank in raw corpus: 1133
Adjective
Make someting dey close togeder.
- This one make dem be tight friend. — (jw__37801, This one made them close friends.)
- Me and am be tight friend — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: close
Adverb
Make person hold anoder someting/ person firmly.
- Hold di phone tight make e no fall. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
- Na dem fit hold you tight — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)
Translations
- English: firmly
Verb
Transitive
Make person do make someting firm.
- Make you tight am. — (Egbokhare_2021, You should tighten it.
Intransitive
- As I wear di trouser, e no con tight well. — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
- Make someting dey correct.
- I give am hand, e tight. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
- Make someting dey organise.
- Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight. — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tighten
Noun
Wetin women dey wear under cloth.
- I see di tight wey she wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)
- Girls dey like wear tight under deir gown. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)
Synonyms
Translations
- English: short-tight