Difference between revisions of "tight"
(→Naija) |
|||
Line 50: | Line 50: | ||
#:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}} | #:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[correct]] |
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[wowo]], [[lose]] | * [[wowo]], [[lose]] |
Revision as of 17:50, 15 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English tight
Pronunciation
- táìt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3617
- Frequency in raw corpus: 251
- Frequency rank in raw corpus: 1133
Adjective
Make someting dey close togeder.
- This one make dem be tight friend. — (jw__37801, This one made them close friends.)
- Me and am be tight friend — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: close
Adverb
Make person hold anoder someting/ person firmly.
- Hold di phone tight make e no fall. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
- Na dem fit hold you tight — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)
Translations
- English: firmly
Verb
Transitive
Make person do make someting firm.
- Make you tight am. — (Egbokhare_2021, You should tighten it.
Intransitive
- As I wear di trouser, e no con tight well. — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
- Make someting dey correct.
- I give am hand, e tight. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
- Make someting dey organise.
- Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight. — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tighten
Noun
Wetin women dey wear under cloth.
- I see di tight wey she wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)
- Girls dey like wear tight under deir gown. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)
Synonyms
Translations
- English: short-tight