tight

Revision as of 19:04, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3617
  • Frequency in raw corpus: 251
  • Frequency rank in raw corpus: 1133


Adjective

  • Make someting dey close togeder.
  1. This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them a close friend.)
    Which people be Jesus tight friend?  — (jw__41964, Who are Jesus' close friend? )

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close


Adverb

  • Make person hold anoder person firmly.
  1. Those wey hold you tight.  — (jw__37410, Those that hold you tight.)
    Na dem fit hold you tight,  — (jw__25505, They are the one that can hold you tight.)


Synonyms


Translations

  • English: firmly


Transitive Verb

  • Make person hold someting/person close.
  1. Make you tight am.  — Egbokhare_2021, You should tight it.

Intransitive Verb

  • Make someting dey firm.
As I wear di trouser, e no con tight well.  — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it doesn't fit me well.)
  • Make someting dey correct.
I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend it, it is serious.)
  • Make someting dey organise.
  1. Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)

Serial Verb

  • Make person believe for God.
  1. Make we hold God tight.  — (jw__23006, We should believe strongly in God)
    wey hold Jehovah tight.  — (jw__48877, That believe strongly in God.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tighten