tight

Naija

Alternative forms

Etymology

From English tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3617
  • Frequency in raw corpus: 251
  • Frequency rank in raw corpus: 1133


Adjective

Make someting dey close togeder.

  • This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them close friends.)
  • Me and am be tight friend  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close


Adverb

Make person hold anoder someting/ person firmly.

  1. Hold di phone tight make e no fall.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
    Na dem fit hold you tight  — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)

Translations

  • English: firmly


Verb

Transitive

Make person do make someting firm.

  • Make you tight am.  — (Egbokhare_2021, You should tighten it.

Intransitive

  • As I wear di trouser, e no con tight well.  — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
  1. Make someting dey correct.
    • I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
  2. Make someting dey organise.
    • Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight.  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tighten


Noun

Wetin women dey wear under cloth.

  • I see di tight wey she wear.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)
  • Girls dey like wear tight under deir gown.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)

Synonyms

Translations

  • English: short-tight