Difference between revisions of "toh"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Hausa ''toh''
+
From Hausa: ''toh''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* toh
+
* tôh
 
<sm2>Pcm-ng-toh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-toh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-toh.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-toh.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 88
 
* Frequency rank in NSC treebank: 152
 
* Frequency in raw corpus: 307
 
* Frequency rank in raw corpus: 963
 
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
Na word de dey take show sey person gree put for anoder person talk  
+
* Word wey de dey take show sey person [[greeput]] for wetin [[anoder]] person [[talk]] when e be like sey matter tire person [[one kind]] and e no really reach inside [[belle]].  
 
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' |(JOS_28_Exams_DG__2, Toh !)}}
 
#: {{ux|dv|'''Toh'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__71, Okay.)}}
 
# discourse (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Ah '''toh'''! |(JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__108, Ah !)}}
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' now… |(NST_cleaned__2125, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' everything wey I just, wey I dey talk now, |(NST_cleaned__23389, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' I no get money, I con s-... |(NST_cleaned__33629, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' we just dey, we just dey feel nothing, we just dey. |(NST_cleaned__7086, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' sha, im promise us sey im go do someting for Pleateu State. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Toh, he promised us that he will do something in Plateau State.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Toh''' now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. |(NST_cleaned__21731, __no translation__)}}
 
  
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' I no get money. |(NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had  promised he was going to do something in Plateau State.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. |(NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[okay]]
 
* [[okay]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''alright/okay''
+
* English: ''alright then'' okay then'', ''whatever''

Latest revision as of 11:55, 5 August 2021

Naija

Etymology

From Hausa: toh

Pronunciation

  • tôh

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey take show sey person greeput for wetin anoder person talk when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside belle.
  • Toh bros, how we go do am?  — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
  • Toh I no get money.  — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
  • Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
  • Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love.  — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)

Synonyms

Translations

  • English: alright then okay then, whatever