Difference between revisions of "toh"

Line 9: Line 9:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
Na word de dey take show sey person di gree person gree put for anoder person talk no really reach inside belle or say matter tire person one kind.   
+
Na word de dey take show sey person gree put for wetin [[anoder]] person [[talk]] when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside [[belle]].   
  
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}}
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}}

Revision as of 17:32, 6 July 2021

Naija

Etymology

From: Hausa toh

Pronunciation

  • toh

Play Play

Interjection

Na word de dey take show sey person gree put for wetin anoder person talk when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside belle.

  • Toh bros, how we go do am?  — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
  • Toh I no get money.  — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
  • Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
  • Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love.  — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)

Synonyms

Translations

  • English: alright/okay