Difference between revisions of "toh"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Hausa ''toh''
+
From Hausa: ''toh''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* toh
+
* tôh
 
<sm2>Pcm-ng-toh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-toh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-toh.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-toh.m.ogg</sm2>
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
Na word de dey take show sey person gree put for wetin [[anoder]] person [[talk]] when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside [[belle]].   
+
* Na word de dey take show sey person gree put for wetin [[anoder]] person [[talk]] when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside [[belle]].   
 
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}}
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' I no get money. |(NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had  promised he was going to do something in Plateau State.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Toh''' now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. |(NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)}}
 
  
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' I no get money. |(NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had  promised he was going to do something in Plateau State.)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Toh''' now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. |(NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[okay]]
 
* [[okay]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''alright/okay''
 
* English: ''alright/okay''

Revision as of 12:01, 29 July 2021

Naija

Etymology

From Hausa: toh

Pronunciation

  • tôh

Play Play

Interjection

  • Na word de dey take show sey person gree put for wetin anoder person talk when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside belle.
  • Toh bros, how we go do am?  — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
  • Toh I no get money.  — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
  • Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
  • Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love.  — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)

Synonyms

Translations

  • English: alright/okay