toh
Naija
Etymology
From: Hausa toh
Pronunciation
- toh
Interjection
Na word de dey take show sey person gree put for wetin anoder person talk when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside belle.
- Toh bros, how we go do am? — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
- Toh I no get money. — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
- Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
- Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)
Synonyms
Translations
- English: alright/okay