Difference between revisions of "touch"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
* Make person or someting meet anoder person or someting. | * Make person or someting meet anoder person or someting. | ||
:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} | :* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| If you '''touch''' stove wey | + | :* {{ux|dv| If you '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} |
* Make person talk someting wey fit dey do person [[church mind]] one kind kind. | * Make person talk someting wey fit dey do person [[church mind]] one kind kind. | ||
:* {{ux|dv| De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)}} | :* {{ux|dv| De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart | + | :* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} |
* Make someting fit scatter someting. | * Make someting fit scatter someting. | ||
:* {{ux|dv|No '''touch''' our peace, say no to violence. |(bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)}} | :* {{ux|dv|No '''touch''' our peace, say no to violence. |(bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)}} | ||
Line 29: | Line 29: | ||
:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} | :* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}} | ||
* Make person [[craze]]. | * Make person [[craze]]. | ||
− | :* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|He has lost his sanity.}} | + | :* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|(NSC_2021,He has lost his sanity.}} |
− | :* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020 | + | :* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|(Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[touch touch]] | *[[touch touch]] |
Revision as of 12:49, 29 July 2021
Naija
Etymology
From English: touch
Pronunciation
- tɔ́tʃ
Verb
- Make person body meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong. — (NSC_Legbeti_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)
- Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight. — (NSC_Legbeti_2021, Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
- Make person try beat or try start fight with anoder person.
- No touch dat pikin if not you go see my red eye! — (NSC_Legbeti_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Make person or someting meet anoder person or someting.
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! — (NSC_Legbeti_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- Make person talk someting wey fit dey do person church mind one kind kind.
- De beggar talk wetin touch me. — (NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart. — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
- Make someting fit scatter someting.
- No touch our peace, say no to violence. — (bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
- Make person dey play or carry someting wey e no suppose take.
- I go tell Oga say you don dey touch company money. — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
- To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch. — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
- Make person craze.
- Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch. — (NSC_2021,He has lost his sanity.
- Di wire dey touch. Im head dey touch. — (Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: touch,disrupt, crazy