Difference between revisions of "touch"

Line 26: Line 26:
 
:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}}
 
:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}}
 
* Make person dey play or carry someting wey e no suppose take.
 
* Make person dey play or carry someting wey e no suppose take.
:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}}
+
:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(NSC_2021, I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}}
:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}}
+
:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573, Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}}
 
* Make person [[craze]].
 
* Make person [[craze]].
 
:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|(NSC_2021,He has lost his sanity.}}
 
:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|(NSC_2021,He has lost his sanity.}}

Revision as of 12:50, 29 July 2021

Naija

Etymology

From English: touch

Pronunciation

  • tɔ́tʃ


Verb

  • Make person body meet wit anoder person own.
  • Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong.  — (NSC_Legbeti_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)
  • Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight.  — (NSC_Legbeti_2021, Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
  • Make person try beat or try start fight with anoder person.
  • No touch dat pikin if not you go see my red eye!  — (NSC_Legbeti_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
  • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  • Make person or someting meet anoder person or someting.
  • No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
  • If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o!  — (NSC_Legbeti_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
  • Make person talk someting wey fit dey do person church mind one kind kind.
  • De beggar talk wetin touch me.  — (NSC_Legbeti_2021, The beggar's tale broke my heart.)
  • This one go help us touch their heart.  — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
  • Make someting fit scatter someting.
  • No touch our peace, say no to violence.  — (bbc__97092, Do not disturb the peace, avoid violence.)
  • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
  • Make person dey play or carry someting wey e no suppose take.
  • I go tell Oga say you don dey touch company money.  — (NSC_2021, I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
  • To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573, Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
  • Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch.  — (NSC_2021,He has lost his sanity.
  • Di wire dey touch. Im head dey touch.  — (Egbokhare_2020, He is suffering from mental issues.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: touch,disrupt, crazy