Difference between revisions of "uku"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na woman shape go join bumbum wey be say e set [[well well]].  
+
* Woman waist and [[yansh]] wey big well well.  
:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o | (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)}}
+
:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o | (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)}}
:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness. | (Egbokhare_2020 |As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks)}}
+
:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness. | (Egbokhare_2020 |As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 20: Line 20:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:  buttocks
+
* English:  ''buttocks''

Revision as of 13:53, 30 July 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Woman waist and yansh wey big well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
  • Many men dey like uku sha.  — (NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks