Difference between revisions of "uku"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:Igbo ''uku''. ===Pronunciation=== * úkù <sm2>Pcm-ng-uku.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-uku.m.ogg</sm2> ===Noun=== #na woman buttocks or bottom...") |
(→Noun) |
||
(10 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | * [[ukwu]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:Igbo '' | + | From: Igbo ''ukwu'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Woman waist and [[yansh]] wey big well well. | |
− | + | :* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o.|(Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| As a correct bobo, woman wey get '''uku''' na my weakness.|(As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(A lot of men like big buttocks.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]] | [[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: buttocks | + | * English: ''buttocks'' |
Latest revision as of 19:39, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: Igbo ukwu
Pronunciation
- úkù
Noun
- Woman waist and yansh wey big well well.
- Mr Madu first daughter uku no be play o. — (Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)
- As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness. — (As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)
- Many men dey like uku sha. — (A lot of men like big buttocks.)
Synonyms
Translations
- English: buttocks