Difference between revisions of "uku"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#na woman buttocks or bottom
+
* Na woman shape go join bumbum wey be say e set [[well well]].
#:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o | (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)}}
+
:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o | (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)}}
#:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness. | (Egbokhare_2020 |As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks)}}
+
:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness. | (Egbokhare_2020 |As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks)}}
#:* {{ux|dv|Men no dey get big '''uku''' e no dey fit dem. Na only women de ting dey set for| (NSC_Agnes_2020(Men do not have big buttocks, it is a thing best on women)}}
+
:* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]]
 
[[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]]

Revision as of 18:15, 16 February 2021

Naija

Etymology

From: Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Na woman shape go join bumbum wey be say e set well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
  • Many men dey like uku sha.  — (NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks