Difference between revisions of "uku"

 
Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o.|(Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|Mr Madu first daughter '''uku''' no be play o.|(Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness.|(As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv| As a correct bobo,  woman wey get '''uku''' na my weakness.|(As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)}}
:* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(NSC_2020, A lot of men like big buttocks.)}}
+
:* {{ux|dv|Many men dey like '''uku''' sha.|(A lot of men like big buttocks.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]]
 
[[bakassi]],[[ikebe]], [[nyash]]

Latest revision as of 19:39, 5 June 2023

Naija

Alternative form

Etymology

From: Igbo ukwu

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Woman waist and yansh wey big well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o.  — (Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  — (As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)
  • Many men dey like uku sha.  — (A lot of men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks