uku

Revision as of 18:15, 16 February 2021 by 154.66.33.42 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Na woman shape go join bumbum wey be say e set well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
  • Many men dey like uku sha.  — (NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks