uku
Naija
Alternative form
Etymology
From: Igbo uku.
Pronunciation
- úkù
Noun
- Na woman shape go join bumbum wey be say e set well well.
- Mr Madu first daughter uku no be play o — (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)
- As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness. — (Egbokhare_2020
- Many men dey like uku sha. — (NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)
Synonyms
Translations
- English: buttocks