uku

Naija

Alternative form

Etymology

From: Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Woman waist and yansh wey big well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
  • Many men dey like uku sha.  — (NSC_Agnes_2020. (Men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks