uku

Revision as of 10:51, 27 October 2020 by 154.66.34.35 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:Igbo ''uku''. ===Pronunciation=== * úkù <sm2>Pcm-ng-uku.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-uku.m.ogg</sm2> ===Noun=== #na woman buttocks or bottom...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From:Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  1. na woman buttocks or bottom
    • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)
    • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
    • Men no dey get big uku e no go fit am. Na only women the ting dey set for  —  (NSC_Agnes_2020_ Men do not have big bum, it is a thing best suited for women)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks or bum