uku

Revision as of 16:05, 13 November 2020 by 154.66.39.89 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Igbo uku.

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  1. na woman buttocks or bottom
    • Mr Madu first daughter uku no be play o  —  (NSC_Agnes_2020_Mr Madu's first daughter has really big bossom)
    • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  —  (Egbokhare_2020
    • Men no dey get big uku e no dey fit dem. Na only women de ting dey set for  —  (NSC_Agnes_2020(Men do not have big buttocks, it is a thing best on women)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks