Difference between revisions of "uniform people"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== Armed forces ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''uniform'' and ''people''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
*júnīfɔ̀mpípò
===Usage===
+
 
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-uniform people.f.ogg</sm2>
Armed forces
+
<sm2>Pcm-ng-uniform people.m.ogg</sm2>
===POS===
+
 
#
+
===Noun===
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
* People wey government give power make de wear different different special clot, make dem dey protect people and deir property.
===Related forms===
+
#: {{ux|dv| How you take reson sey person wey don join '''uniform people''' go fit dey dey house morning reach night? |(NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)}}
 +
:* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |(NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[ekelebe]], [[eke]], [[popo]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''armed forces''

Revision as of 21:55, 14 July 2021

Naija

Etymology

From English: uniform and people

Pronunciation

  • júnīfɔ̀mpípò

Play Play

Noun

  • People wey government give power make de wear different different special clot, make dem dey protect people and deir property.
  1. How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night?  — (NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
  • All di uniform people dem get deir own barrack.  — (NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)

Synonym

ekelebe, eke, popo

Translation

  • English: armed forces