Difference between revisions of "uniform people"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== Armed forces ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert...")
 
 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''uniform'' and ''people''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
*júnīfɔ̀mpípò
===Usage===
+
 
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-uniform people.f.ogg</sm2>
Armed forces
+
<sm2>Pcm-ng-uniform people.m.ogg</sm2>
===POS===
+
 
#
+
===Noun===
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
* People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
===Related forms===
+
:* {{ux|dv| How you take reson sey person wey don join '''uniform people''' go fit dey dey house morning reach night? |(How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)}}
 +
:* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |(All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[ekelebe]], [[eke]], [[popo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''armed forces''

Latest revision as of 19:40, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: uniform and people

Pronunciation

  • júnīfɔ̀mpípò

Play Play

Noun

  • People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
  • How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night?  — (How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
  • All di uniform people dem get deir own barrack.  — (All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)

Synonym

ekelebe, eke, popo

Translation

  • English: armed forces