Difference between revisions of "uniform people"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
* People wey government give power make de wear different different special clot, make dem dey protect people and deir property.
+
* People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
 
:* {{ux|dv| How you take reson sey person wey don join '''uniform people''' go fit dey dey house morning reach night? |(NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)}}
 
:* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |(NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)}}
 
:* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |(NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[ekelebe]], [[eke]], [[popo]]
 
[[ekelebe]], [[eke]], [[popo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''armed forces''
 
* English: ''armed forces''

Revision as of 14:30, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English: uniform and people

Pronunciation

  • júnīfɔ̀mpípò

Play Play

Noun

  • People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
  • How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night?  — (NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
  • All di uniform people dem get deir own barrack.  — (NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)

Synonym

ekelebe, eke, popo

Translation

  • English: armed forces