Difference between revisions of "uniform people"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* People wey government give power make dem dey protect people and deir property. | * People wey government give power make dem dey protect people and deir property. | ||
− | :* {{ux|dv| How you take reson sey person wey don join '''uniform people''' go fit dey dey house morning reach night? |( | + | :* {{ux|dv| How you take reson sey person wey don join '''uniform people''' go fit dey dey house morning reach night? |(How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)}} |
− | :* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |( | + | :* {{ux|dv| All di '''uniform people''' dem get deir own barrack. |(All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[ekelebe]], [[eke]], [[popo]] | [[ekelebe]], [[eke]], [[popo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''armed forces'' | * English: ''armed forces'' |
Latest revision as of 19:40, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: uniform and people
Pronunciation
- júnīfɔ̀mpípò
Noun
- People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
- How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night? — (How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
- All di uniform people dem get deir own barrack. — (All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)
Synonym
Translation
- English: armed forces