uniform people

Naija

Etymology

From English: uniform and people

Pronunciation

  • júnīfɔ̀mpípò

Play Play

Noun

  • People wey government give power make de wear different different special clot, make dem dey protect people and deir property.
  1. How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night?  — (NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
  • All di uniform people dem get deir own barrack.  — (NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)

Synonym

ekelebe, eke, popo

Translation

  • English: armed forces