uniform people
Naija
Etymology
From English: uniform and people
Pronunciation
- júnīfɔ̀mpípò
Noun
- People wey government give power make dem dey protect people and deir property.
- How you take reson sey person wey don join uniform people go fit dey dey house morning reach night? — (NSC_2021, How do you think that a person who has joined the armed forces will have the time to spend all day at home?)
- All di uniform people dem get deir own barrack. — (NSC_2021, All the different arms of the armed forces have their designated barracks.)
Synonym
Translation
- English: armed forces