Difference between revisions of "want"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey do | + | * Make person dey feel to do someting. |
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}} | #:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}} | #: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}} | ||
− | * Make person | + | * Make person like to do or get someting. |
#: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}} | #: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}} | ||
− | # | + | # Make person dey do wetin im [[mind]] tell am sey make e do. |
− | + | #: {{ux|dv| Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}} | #: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}} | ||
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}} | #: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 00:23, 31 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English want
Pronunciation
- wɔ̑nt
Verb
- Make person dey feel to do someting.
- People no go read, people no want read. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
- De no wan want work, people no wan go school. — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
- Make person like to do or get someting.
- Im no tell us since sey na student im want. — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
- Wetin God want — (jw__40757, __no translation__)
- Police want ansa — (bbc__82775, __no translation__)
- Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
- Na im I dey tell you sey na wetin I want now. — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
- So I, wetin I want for you is advice. — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
- Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life? — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: no definition