Difference between revisions of "want"

Line 11: Line 11:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey feel to do someting.
+
# Make person dey feel to do someting.
 
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
 
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
+
#:* {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
* Make person like to do or get someting.
+
# Make person like to do or get someting.
#: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}}
+
#:* {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he wanted a student.)}}
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Wetin God '''want'''.|(jw__40757, What God wants.)}}
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Police '''want''' ansa |(bbc__82775, The police officer wants an answer.)}}
 
# Make person dey do wetin im [[mind]] tell am sey make e do.
 
# Make person dey do wetin im [[mind]] tell am sey make e do.
#: {{ux|dv| Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's why I'm telling you, that this is what I want.)}}
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}}
+
#:* {{ux|dv| So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is an advice.)}}
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}}
+
#:* {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
  
Line 29: Line 29:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''want, desire''

Revision as of 00:31, 31 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English want

Pronunciation

  • wɔ̑nt

Play Play


Verb

  1. Make person dey feel to do someting.
    • People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
    • De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  2. Make person like to do or get someting.
    • Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he wanted a student.)
    • Wetin God want.  — (jw__40757, What God wants.)
    • Police want ansa  — (bbc__82775, The police officer wants an answer.)
  3. Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
    • Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's why I'm telling you, that this is what I want.)
    • So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is an advice.)
    • Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll be till we achieve what we want in life ?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: want, desire