Difference between revisions of "want"

Line 11: Line 11:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
+
* Make person dey feel to do someting.
 
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
 
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
 
 
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
 
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
* Make person dey do wetin im mind dey tell am.
+
* Make person like to do or get someting.
 
#: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}}
 
#: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}}
 
 
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|You '''want''' all di filla? |(bbc__101884, __no translation__)}}
+
# Make person dey do wetin im [[mind]] tell am sey make e do.
 
+
#: {{ux|dv| Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|insult you, talk everything wey you do, and '''want''' make you gree sey na your fault |(jw__48744, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|E do wetin God '''want''' even though sey e go die. |(jw__4453, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey '''want''' patronise. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}}
 
 
 
 
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}}
 
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}}
 
#: {{ux|dv|Con dey '''want''' embarrass, con dey '''want''' embarass us. |(NST_cleaned__18576, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv| You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no '''want''' at all. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
  

Revision as of 00:23, 31 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English want

Pronunciation

  • wɔ̑nt

Play Play


Verb

  • Make person dey feel to do someting.
    • People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
    De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  • Make person like to do or get someting.
  1. Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
    Wetin God want  — (jw__40757, __no translation__)
    Police want ansa  — (bbc__82775, __no translation__)
  2. Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
    Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
    So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
    Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition