want

Revision as of 00:23, 31 August 2021 by 160.152.27.83 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English want

Pronunciation

  • wɔ̑nt

Play Play


Verb

  • Make person dey feel to do someting.
    • People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
    De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  • Make person like to do or get someting.
  1. Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
    Wetin God want  — (jw__40757, __no translation__)
    Police want ansa  — (bbc__82775, __no translation__)
  2. Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
    Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
    So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
    Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition