Difference between revisions of "wash and wear"

Line 17: Line 17:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#Sey person get only one cloth.
+
Sey person get only one cloth.
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}}
 
#:* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}}
 
#:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}}

Revision as of 15:31, 14 December 2020

Naija

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

  • wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂


Noun

Name of cloth wey no dey need iroing.

  • Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)

Related forms

Translation

  • English: wash-and-wear

Adjective

Sey person get only one cloth.

    • Dat guy na wash and wear im dey do eveytime.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.
    • Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o.  — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: wash-and-wear