Difference between revisions of "wash and wear"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ́ʃànwjɛ̂ |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wash and wear.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-wash and wear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wash and wear.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| You don wear dis your '''wash and wear''' again? No let dem use dis shirt take know you o.|(You have worn this your everyday attire again. Don’t let them know you for this shirt.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | * [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''regular clothing'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body. |
− | + | :* {{ux|dv| E be like dat aunty don buy like your '''wash and wear''' gown.|(That aunty has bought a gown like that one you regularly wear.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | * [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | ||
Line 26: | Line 27: | ||
* [[baff up]] | * [[baff up]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''regular clothing'' |
Latest revision as of 03:37, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
- wɔ́ʃànwjɛ̂
Noun
- Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
- You don wear dis your wash and wear again? No let dem use dis shirt take know you o. — (You have worn this your everyday attire again. Don’t let them know you for this shirt.)
Related forms
Translation
- English: regular clothing
Adjective
- Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
- E be like dat aunty don buy like your wash and wear gown. — (That aunty has bought a gown like that one you regularly wear.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: regular clothing